← Topics

GOP Edutainment

Welcome to the home of creators to grow, create, learn, vibe Edutainment music & GOP series. Get sovereign. Join the community. DeAg.

35 members
Open
8 tweets
Columns:
# Tweet User Followers Views β–Ό Ratio Engagement Posted
1
[image] Good morning πŸ’šπŸ§‘πŸ’› If World War 3 start with blackout instead of bomb like for Iran, Israel Dubai & US, Starlink go be savior or first target? Thoughts! Starlink and Bitcoin wallet is my bunker plan β˜„οΈ
@priscanall βœ“ 47.8K 2.0K 0.0x 135 Mar 2
2
[image] Good morning πŸ’šπŸ€πŸ§‘ Me wey dey watch this Tinubu reform pain everyday as inflation di chop money, fuel price dey kill transport, food scarce pass before, insecurity push people comot Naija. Politicians plus banks still dey thief future with fiat control. If you don tire for
@priscanall βœ“ 46.6K 975 0.0x 187 Feb 19
3
[image] Good morning πŸ’šπŸ€πŸ§‘ I wake up today, check naira rate, NEPA don carry light again, market prices still dey vex person. I use to chase SUCCESS wey dey kiii slowly with stress & bad system. No more. Now fighting for mind freedom first. Too many secrets dey to observe to escape
@priscanall βœ“ 46.6K 889 0.0x 179 Feb 20
4
[video] Good morning living soulsπŸ’šπŸ€πŸ§‘ Youths dey chop crumbs, parents savings de vanish. Khamenei die, Bitcoin reclaim $68k, Dubai shake, Israel/Iran fire. WW3! But Naija Still Sahur sufferhead. Who go save us? You ready to stop hunger that's coming?
@priscanall βœ“ 47.9K 787 0.0x 97 Mar 4
5
[image] Who go first resign! 11k people killed in Nigeria in 2025, 5th deadliest country worldwide under Tinubu! Daniel Bwala just got roasted on Al Jazeera, are you proud? Wake up Naija! Good morning my peopleπŸ€β˜•πŸ’š
@priscanall βœ“ 48.1K 535 0.0x 83 Mar 7
6
[video] Good morning πŸ€πŸ‘‘ This zip-line life: high pass noise, gliding over wahala like Davido & Chioma vibes 😭 #QueenPill no dey play small! e rise, shine pass sun, conquer today! You dey feel it like Chef Chi for di video?
@priscanall βœ“ 47.8K 341 0.0x 83 Mar 3
7
[image] Good morning πŸ’šπŸ€πŸ§‘ Nigeria dey reposition? Tell am to my empty pot wey inflation still dey chase. Me? Bitcoin for money freedom, PAGREEN green towers for food freedom. Na true rebellion frequency. Wetin be your escape plan? No lie o.
@priscanall βœ“ 46.5K 323 0.0x 113 Feb 18